Ah Mummy, I swear to God who made me, I did not aenta your bedroom, I aenta to sweep and make the bed but I no see the jewelrees wey dey inside wardrope...the tain wen i clean, i no efen opoon cupord,i just see the door opoon and i lock am back,i no efen tosh am...
Ah mummy, I ko confezz, na aunty Mercy te me sae make i brink the jewelrees wey you wear comot on friday...she sae she wan use am ko out quickly sae she ko kive me fife hundret naira...I con sae make she make am sefen fifty and i ko brink am later...but mae she use am sen am pack to me pecause i no wan mae madam know sae her jewelreed no dae for cupord...on last week, i kon ask...aunty mercy how fa the jewelrees na,madam ko soon ask...she con sae she kive am to armed ropper when dem stop her for road around bariga...
Subscribe to:
Post Comments (Atom)

No comments:
Post a Comment